Dress Code for UNILAG Registry Week

Updated , Lagos time.
Dress Code for UNILAG Registry Week

Unilag and party na 5&6, we can't live without party ๐๐
Light in Unilag is unusually exceptional!
Omor na. to drop out remain oh ๐๐๐ญ
If no be wickedness tell me why i go get classes back to back today
Me and 99 others are not happy going for today's Morning class , them suppose cancel that thing ๐
Describe your academic situation in 2 emojis, mine: โน๏ธ๐คฒ
The traffic today ehn.... smh ๐คฆ
๐ข *NOTICE ON CHANGE OF VENUE FOR TOXICOLOGY SCREENING*

I don't understand how people fit read for 6 hours straight. After 30 minutes my brain don travel.
You dey do jupeb you dey shout school is draining you shey mk we tell am?๐
I use my holiday study unilag metrics
Na you promise your momsy first class
Hostel wey I dey God go bless that yahoo boy wey him WiFi no get password for midnight ๐๐๐
Sometimes I just wish lecturers would understand that students have lives outside assignments like I going through stress at home
Today lecture was crazy mehhn even lecturers don dey do cooling break ๐๐๐๐
Some people go borrow ur power bank if e no remain 4%dem no go drop am
Pls mind your business if u see me with food flask
First day of resuming classes
This view ๐ฎโ๐จ๐ฅ

The feed, the incidents and the replies are in the app, for verified neighbours.
Get the app