E get one slide wey I see for YabaTech central mosque last week, I hope the person wear come this Friday so I go fit dash am my fine akube…
Michael
Lost and foundJuniorGod no go vex
Updated , Lagos time.
E get one slide wey I see for YabaTech central mosque last week, I hope the person wear come this Friday so I go fit dash am my fine akube…
Views 🌴

But it not proper to swear for ur lecturer abi watin una think🤬
Yabatech and die minute work 5 and 6
Omo cbt exam con be like common entrance 😅
This wan wey we see light for school today watin dey sup😅
Another busy day in Morocco to Somolu

can't wait 🫷🏿😁 for today's access he go brutal
Sign out tomorrow
😭😂
Today looked like this

Get in

These people give us light tonight keh 😭😂
Good night 🖤
🌎 📰 🗞️:

Na when rain wan fall dis Nepa kan knw Dey suppose bring light 💡
unto the next go slow 🦥
Lagos go slow chai !!!
we just dey go slow slow 😭 O'Lord

School of Art Students
The feed, the incidents and the replies are in the app, for verified neighbours.
Get the app