Nah only God know when they go bring light
Updated , Lagos time.
Light issue in akoka is becoming crazy
All my appliances never see receive power for dere body for 4 weeks now
Nepa at it againπ, na midnight candle we dey burn for this side oo

I came across this opened gutter today and almost fell in it, Government and road officials should please do something about it

Ongoing building construction at pako axis

Just this small rain, road don spoil. Om when the road sef no good before π
As I commot today I just dey see all this nepa people car where dem line up. Dem don change am go Eko Power. Make dem sha give us light
Just got back home and tired asf, the heat and this light issue makes my day even worse

Light issues don crazy gan ooo na 2 mins light every day them dey give ppl no water to pump or anything
How do y'all cope I'm this darkness, it's getting really serious and annoying asf π‘
Come if you stay in Yaba and you never consider getting solar generator this period, i just pity for you, cause Nepa go too whine you en .
I'll advise you to off your appliances oo
Nepa dun start rubbish for akoka again oo
NEPPPAAAAAA!!!!
Omo na do I wake up this morning see say light no dey oo and my phone wey I plug person off socket ππ
This light issue is really frustrating, fr!π€§π«π©
Omor i just tire this light issue don make my egusi soup spoil, Tinubu ππππ
EKEDC restore light for Pako Street by 2 AM, I rush plug phone,only to wake up by 6 AM see say socket no even dey work. Empty joy π
Omor light no dey pako like this and heat won finish person, God abeg oh .
Live in Akoka?
The feed, the incidents and the replies are in the app, for verified neighbours.
Get the app