What crazy day as a resident of Akoka
Updated , Lagos time.
At the end of the day
I almost fainted this morning coz of hold up along UNILAG road to bariga... Na so I wan vomit
Buy and enjoy good quality with shikini moni... DM

Building about to get demolished just wait for the after

No salary work be doing the most ๐ฎโ๐จ๐ฎโ๐จ
Person borrow me power bank wey I no sabi for bank the person con commot nah Soo God bless me for this heat brooo thank good ๐๐

Omo nah Soo me and Keke wan fight he no wan give me my hundred niara he talk say I be big man
This el-nino no wan gree ooo๐ญ๐ญ๐ญ
๐๐๏ธ BIG NEWS, LOVELY CUSTOMERS! ๐๏ธ๐

iPhone XR | Factory Unlock | 64GB - 200,000

Una good night my beautiful Nnabos
Hosted in partnership with Madhouse by Tikera under the theme "Empathy as a Tool for Nation Building," featuring creative performances, stoโฆ

Omo wetin dey really sup for this country, person go commot for morning dey come back for midnight because of traffic
Shoes active for sale at affordable and prices...dm to get yours.

Nepa at it again๐ญ, na midnight candle we dey burn for this side oo

So like this na Monday don reach like this na , omor i don tire oh ๐คฆ๐คฆ๐คฆ
Gamers in the house....dm let's play

Loosing a bond with fake people is actually a blessing
Who knows where Queen Street is located
Live in Akoka?
The feed, the incidents and the replies are in the app, for verified neighbours.
Get the app