Akoka

Yaba, Lagos · next to UNILAG and Yabatech

Updated , Lagos time.

Friday 13 November
Khadijat
Question

Pls anyone with 3 rooms and 2 toilets for rent?

Wackoavailable but what location
Jayden

RHYTHM IN THE CITY CONCERT 4.0 (THE OWAMBE EDITION), organised by PROJECT STUDIO ENTERTAINMENT CONCEPT.

Johni active
Jayden

Omo men life no hard, dem go always find way to make themselves happy. Watch to the end abeg ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…

Johnreal oh
Unique

This kind hot sun after heavy rain ๐ŸŒง๏ธ yesterday??

JaydenNa so me sef see am oo
Thursday 12 November
Jayden

๐ŸŒŠ STUDENT BEACH FESTIVAL 4.0 IS LOADING! ๐Ÿ–๏ธ

Johni suppose go for this thing oh
Khadijat
Recommendation

Who knows where I can buy Christmas fowl for December

JaydenActifff
Tolulope
Lost and found

Found this at my door step for Abule-Oja oja

DrayOmo sell am for me na
Jayden

Omo wetin dey really sup ๐Ÿ˜…, when men dey for una. Na wetin I see for inside bar wey I go today ooo

Johnwetin be this
Wednesday 11 November
Khadijat
For sale

Suya don turn gold 1k suya only 5 pieces nice one

Wacko๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ at least you see meat, for Shomolu here na fat them go sell for you
Wacko

Omor as we dey find wetin to chop God no go allow us see wetin go chop us

JohnAmen oh

Live in Akoka?

The feed, the incidents and the replies are in the app, for verified neighbours.

Get the app