Akoka

Yaba, Lagos · next to UNILAG and Yabatech

Updated , Lagos time.

11 November 2026
10 November 2026
Jayden
Infrastructure

Just this small rain, road don spoil. Om when the road sef no good before 😭

Wackoahh where
Dray

I iron my fine lace gown wan go party for Hughes Avenue, trek reach Pako Bus Stop like this, one Keke driver just zoom enter big puddle. Di…

JaydenNa food you seeπŸ˜­πŸ˜…
Ayodeji

It is currently raining at Akoka and it axis

UniqueThankgod for the rain 🌧️...
Unique

It's raining again ooo... Today sweet me coz of the rain 🌧️... Thankgod for the rain πŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ

JaydenWhen person wan burn
Unique

I'm waiting to see if sun will still come out today

JaydenYou sef dey find sun πŸ€¦β€β™‚οΈ
Unique

If I tell you how much I like this rain 🌧️ today eehh... Thank God!πŸ™ At least weather go dey cool.. today πŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ

Johnmake e just dey fall through out the week oh
Jayden

Weather for five 😌 🌧. Al this one no mean say el nino don finish oo

WackoReal oh
9 November 2026
Unique

Make una no vex oo... Why be say some women go dey swear for their children like say no be them born themπŸ€”πŸ€”πŸ€” my neighbor right now

Johnna so their own parents train them
Wacko
For sale

FOR SALE HALF PLOT OF LAND AT BARIGA VERY CLOSE TO AKOKA , DRY AND SOLID LAND

Johnfor this dirty looking compound
Wacko
For sale

A room self at Akoka by chemist bus stop 🚏

JaydenLight deyyyyπŸ˜­πŸ˜…
Wacko

At this point en i do tire cause tell me why , every weekend if i go Bariga market, wetin i buy a week before no dey ever be the same price…

UniqueThe thing tire me sef like this o

Live in Akoka?

The feed, the incidents and the replies are in the app, for verified neighbours.

Get the app