UNILAG

Akoka, Yaba, Lagos · next to Akoka and Yabatech

Updated , Lagos time.

Wednesday 11 November
Joan

You have #5000 and you're extremely hungry, what's your first choice of food that will satisfy you and your pocket? 😭

TheAnnie's spot at engineering
Astra

Unilag school fees should include a gossip subscription. Honestly 🀣🀣

TheNo be lie πŸ˜‚
Tobi

As a Unilag student, once Food dey , small money , data and you no get babe life don set be that .

HuhhhThat babe own the important
Tobi

As a guy especially those freshers no go fall in love with Unilag girls oh , cause you heart break na sure thing and you go cry shege .

AstraPremium shege🀣🀣🀣🀧
Tobi

As a bad guy , better find one girl wey sabi cook make you turn her to besti before hunger go finish you

Hunchoreal oh
Tobi
For sale

Biobaku bed space available for 240k right now, with all the reregistration completed , all you need is to pay and pack in

HuhhhSharp
Tobi

Omor as i see say my babe get admission come Unilag na once i break up with am , cause i can see the future already

HunchoπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Tobi

If you bill me this period you no be my friend cause you are after my life.

HuhhhπŸ˜‚πŸ˜‚
Tobi

If you buy me food this period, that means you won sleep with me ni , cause i really need am

HunchoπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Tobi

Make go just dey help person oh, small talk wey me and this Fss babe talk she don dey crave item 7. , na once i block the werey oh

Hunchoas how na
Huhhh

When I dey house, na better food I dey chop oo, sometimes I even reject food because I'm not hungry. But since I enter UNILAG, omo, story d…

AlomaI dey chop 3 meals daily but no be "square" πŸ’”πŸ˜‚
Somhineh

Overheard a girl and her mummy debating about the affordability of fees in Unilag and it made me think about how cheap the fees used to be.…

HuhhhNow it's triple the former amount
Goat

As a Unilag student my brain dey always tell me to drop out after every two two minutes

HuhhhπŸ˜‚πŸ˜‚
Goat

I feel like as a law student nothing concern you and building a social life if you won pass

Tobiyou never see anything
Goat

Omor I just tire for this Unilag students, every Conner you go dey see people dey gather only for you to see say na because of wifi them ga…

TobiπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Somhineh

One thing I like about Unilag is that the school doesn’t have weird and strict dressing, because how and why is wearing caps prohibited in…

AstraHonestly, restricting student from wearing cap is not necessary πŸ˜’
Huhhh

Health workers at the University of Lagos Medical Centre have protested their exclusion from the payment of eight months' CONTTA arrears.

JoanOmo πŸ’”

Live in UNILAG?

The feed, the incidents and the replies are in the app, for verified neighbours.

Get the app