UNILAG

Akoka, Yaba, Lagos · next to Akoka and Yabatech

Updated , Lagos time.

Wednesday 11 November
Goat

As a student i no think say naa this course wey i dey study go later feed mme for Future.

HuhhhAjeh wetin masscom whan do , no be say I know person way get radio station
Goat

I swear as a Fresher anything wey go make you get co for year just better comot your mind for first class oh

Tobino just allow am
Goat
For sale

Jaja squatting space available 90k faster finger , DM now

Tobiyou no fit reduce the price
Huncho

Why do i feel this semester is the weapon fashion against me ๐Ÿ˜”๐Ÿ˜”๐Ÿ˜ญ

SomhinehRelatable.๐Ÿ˜ญ
Huncho

As a Unilag student if you see say i doin dey quiet on my own just know say my mental health don goo

SomhinehToo real.
Huncho

Make i no just turn lecturer for future, cause i go too fail students en .

HuhhhImagine you come jam your lecture son .
Huncho

Omor i don tire for this school, why we go get test for our first class, no be wickedness be that .

HuhhhAhh ,๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Huncho

Omor them won use lecture wound us for class today, i just even dey enter hostel and i never chop .

Huhhh๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚, my own na yesterday , 3 classes from 8:00 till 12:00 pm
Huhhh

Una sure say this el nino still dey. Every where cold today oo.

TheEl Nino get cold ๐Ÿฅถ ๐Ÿ˜‚
Huncho

UNILAG Mentees, Family Honour Professor Kehinde Olayinka for a Lifetime of Excellence and Mentorship

HuhhhForget oo, this woman try
Huncho

Come rain or shine, the Registry of the University of Lagos (UNILAG) remains committed to optimal professional service delivery!

Tobiwhat's it about
Aloma
Question

Who knows about the ongoing construction opposite Mariere Hostel ๐Ÿค”.

Tobii think it's a general library their building there
The

Take note there is a scarcity of cabs and electric buses

MercyYeah, I noticed too

Live in UNILAG?

The feed, the incidents and the replies are in the app, for verified neighbours.

Get the app