Yabatech

Yaba, Lagos · next to Akoka and UNILAG

Updated , Lagos time.

3 November 2026
Promise

Yaba has so much talent and potential, but imagine what this place could become with better infrastructure to support it. Better roads, con…

Promise

I usually take a bus from Barracks to Tejuosho Market for ₦200. But today, the bus was literally taking forever to fill up, and I was in a…

Γ€lΓ bΓ­that bridge πŸŒ‰ nah 😭 πŸ˜” wahala any time I dey go Tejuosho
Γ€lΓ bΓ­

NEPA is this Good at all , so make we dey gather at food village every night πŸŒ‰ it's sweet Una Γ bΓ­

ShakurπŸ˜‚πŸ˜‚
Junior

My roommate just dey follow woman talk since I got back 😭

PromiseJoin them πŸ˜‚
Junior

I'm sure we all have crazy danfo experiences with these Lagos drivers cos I can't be the only one

MercyFor real 🀧
Olamide

This man is rugged and gooood! When it comes to art performance πŸ”₯ πŸ”₯

OlamideπŸ”₯
Michael
Question

Abeg who sabi how I fit apply for nepa job but na the department wey dey off and on light I want oh. I wan see the fun wey dey inside make…

JuniorThem no dey everly hire 😹
Γ€lΓ bΓ­

so some people dey wey fit use two hand do stuff like , I mean an ambidextrous person nah today I know

Olamide
Recommendation

Still life painting art class #2025

MichaelI want monalisa painting but na the one wey Wizkid sing I want.

Live in Yabatech?

The feed, the incidents and the replies are in the app, for verified neighbours.

Get the app