Yabatech

Yaba, Lagos · next to Akoka and UNILAG

Updated , Lagos time.

3 November 2026
Addie

Me after using my money to look for money and i end up with no money

KvnglavishGuy see earthworm 🪱
Michael

E get some places wey you go stay for this Yaba, nothing go fit shake your mind again. Pikin wey dey stay for Temple road no fit fear anyth…

KvnglavishE go choke you shock ⚡️
Junior

From Herbert Macaulay Way to dah Yabatech axis, you can almost tell who's late just by how they're walking. 😹

Hunchoomor na to fly especially if i get class
Kvnglavish

As dis weather Dey like ehn na only me the kind joy 🤩 I dey get

PromiseI hate when it rains 😑
2 November 2026

Live in Yabatech?

The feed, the incidents and the replies are in the app, for verified neighbours.

Get the app