I am glad today is another jimoh , na to active go pray for that Mosques, especially that one for inside Unilag, i just like going there .
Updated , Lagos time.
Come if you stay in Yaba and you never consider getting solar generator this period, i just pity for you, cause Nepa go too whine you en .
Omor as i wake up this morning see say today na Friday joy just dey my body like mad πππ
Thankgod for a new beautiful day. Good morning to you nnabos... May God bless our going out and coming in ijn πππ
All the parties in Unilag to the brainzzz, fresher sef dey attend πππ
Almost all the houses for this akoka area no get compound and na the same building structure especially secondary schools
This period like this i just dey avoid problems like mad .
omor so like play like play, weekend na tomorrow, no be yesterday we just start this week, now i don weak ππππ€¦
A standard ground floor Room
December don dey reach like this oh , na to dey observe the chickens wey i go move from my neighbor compound use do charisma πππ
like this with the economy for this country, no just try get babe especially those Unilag girls, cause you go turn their new generation Atβ¦
Today i almost cried when i saw a guy interviewing people in that Bariga side about election and most of them kept saying they would ratherβ¦
Omor as i enter this new month na so billing billing, we never even enter the month finish my salary don finish, God Abeg
π₯π₯ LIFETIME INVESTMENT OPPORTUNITY! π₯π₯

if you dey find house for Unilag axis this is the wrong time to start searching cause houses don cost like mad
omor prices of things don sky roket for Yaba oh omor .
omor there's currently Traffic at Abule Oja axis down to Unilag junction.
A decent Two (2) Bedroom flat apartment Ground floor with enough parking space all rooms ensuite at ODUNSI ROAD BARIGA
*NATT LUXURY HOMES π *
*NATT LUXURY HOMES π *
Live in Akoka?
The feed, the incidents and the replies are in the app, for verified neighbours.
Get the app