Just got back home and tired asf, the heat and this light issue makes my day even worse

Updated , Lagos time.
Just got back home and tired asf, the heat and this light issue makes my day even worse

Brand New Compact Room Selfcontain Apartments with Water Heater.
*NATT LUXURY HOMES ๐ *
๐จ UNILAG STUDENTS, THIS ONE IS FOR YOU!

For this Unilag na so so ore agbako full there, small how far guy wey i talk you don dey pass me baki ,๐คฆ๐คฆ๐คฆ
Omor na to buy car remain oh , cause i no fit dey waka with leg with the kind of steez wey i dey on like this ๐๐
I don notice say anytime person dey rush go somewhere, na that time traffic go decide to misbehave, cause why i go dey car for more than 3โฆ
I no know who offend mosquitoes for this area, but why dem dey use me do buffet every night?
This Lagos dust no get respect. You fit clean your house morning, by afternoon everywhere don dirty again
just see the price of chicken for market. Omo, na only rich people dey chop protein now? ๐ญ
miss those days when โฆ1,000 fit buy enough things for house. Now na just greeting money. ๐ญ
Every weekend my husband gets home he doesn't have time for me he is always here

One thing I hate is when you order food and what they bring is completely different from what you saw on the menu where my coleslaw and jolโฆ

I called an electrician since morning to fix one small issue. Till now, na "I'm coming" I dey hear. Nigerian service providers need to explโฆ
I just waka go buy ordinary bread this morning, before I know wetin happen, I don spend money wey I no plan to spend. Everything don cost fโฆ
Light issues don crazy gan ooo na 2 mins light every day them dey give ppl no water to pump or anything
Lagos traffic again ๐

How do y'all cope I'm this darkness, it's getting really serious and annoying asf ๐ก
A standard and spacious ROOMSELF is available to let @ OFF OGUNTOLU STREET , Shomolu Lagos
Room self at abule oja rent 800k
The feed, the incidents and the replies are in the app, for verified neighbours.
Get the app