Today's traffic along UNILAG road eehh..
Updated , Lagos time.
๐จ Unilag NELDUNDITES ooo ๐น!!!
Why won't they leave this light in peace for Christ's sake๐คง
Is it just me hearing about this latest unilag vc financial fraud allegations ๐๐น
NEPPPAAAAAA!!!!
Na here I dey ooo, after I pay moni finish my phone no gree full๐ญ

Omo wetin dey sup๐ baba ibeju for traffic keh ๐ญ
Fuel and gas dey drag price omo
Omo na do I wake up this morning see say light no dey oo and my phone wey I plug person off socket ๐ญ๐ญ
El-nino don finish for this side ooo๐๐
All this security for sport center go just dey rage bait person ๐ญ because I no fi play ball without my logging in to portal ๐ญ
Nah Soo I wan toast gurl today nah once they stop the girl for front with car ๐ญ๐ญ
Nepa don finally bring light after how many nights ๐ญ
Who else has noticed how very unpredictable the weather is, these days?
This light issue is really frustrating, fr!๐คง๐ซ๐ฉ
This tall building construction at Pako, I just dey imagine how beautiful e go turn out.

Worship with us tomorrow at BLW aka Christ Embassy for Mid Week Service this Wednesday, and also Sundays!โจ๐๐ฅณ

Happy New Month guys!
Male roommate is needed in a nice room and parlor at abule oja
Omo this sun ehn, na person wey barb skin I pity pass๐ญ
Live in Akoka?
The feed, the incidents and the replies are in the app, for verified neighbours.
Get the app