Akoka

Yaba, Lagos · next to UNILAG and Yabatech

Updated , Lagos time.

1 November 2026
Raymond

Sooo all these girls wey then they use do content to mention their main babe name wey they no fit 😭I wan ask questions who con be the mai…

MercyYou go ask tireπŸ˜‚
31 October 2026
John
Infrastructure

Omor i just tire this light issue don make my egusi soup spoil, Tinubu 😭😭😭😭

Hunchoomor it is. well oh
John

There's currently Traffic at Unilag front gate down to Abule Oja, so if you dey go sabo side just pass back gate if not you go sleep for he…

Hunchoe don end na
John
Recommendation

Omor make una give me recommendations for a good hotel wey dey around Akoka, i won go Lodge my babe , tomorrow na her birthday.

Hunchosharp make i una
Jayden

The day is bright 🌞. Una el nino don come back again oo and na just yesterday night rain fall😭

Raymond

Abule oja is always normal In the morning but for night you go know say shop for there nah competition 😭 because most of them are selling…

SammyblaqReal bro
John

Omor na so this girl cheat, i see one girl now for Abule oja side now and i dey try toast her next i dey hear na 50k for the night, ki la b…

HunchoGod abeg oh
30 October 2026
John

omor i went to the deep rural part of Bariga today and i must say the government needs to do their work in this area, see as the place dirt…

HuhhhOnly for this country
John
Question

Who sabi the Fire service place for Bariga, the funny thing be say them no dey active at all

HuhhhI sabi am
Jayden

This rain wey dey fall na for just this night o, by tommorow el-nino go start again πŸ˜­πŸ˜…

UniqueI swear e don start again o
Amanda
Infrastructure

EKEDC restore light for Pako Street by 2 AM, I rush plug phone,only to wake up by 6 AM see say socket no even dey work. Empty joy πŸ’”

HuhhhI have experience it before
Amanda
Recommendation

Laundry guy around Salami Street iron my white shirt come leave big black triangle mark for back he talk say na 'design feature ,Oga, desi…

HuhhhπŸ˜‚πŸ˜‚
Dray

Okada rider say make we pass shortcut behind Hughes Avenue... Omo, we almost enter inside someone parlor! My eyes close till we reach main…

Hunchomad oh
29 October 2026

Live in Akoka?

The feed, the incidents and the replies are in the app, for verified neighbours.

Get the app