Akoka

Yaba, Lagos · next to UNILAG and Yabatech

Updated , Lagos time.

29 October 2026
Raymond

Nah soo I hear say this heat get name 😂😭💔

MercyAre you just hearing about it?
John
Infrastructure

Omor light no dey pako like this and heat won finish person, God abeg oh .

GoatReal i just dey come from that Side
John

Say no to drugs oh , see this lady in My area who usually do sister hair, see wetin drugs do her

Goatna wa oh
John

There currently Traffic at Unilag back gate down to iwaya axis.

Goatthanks ski i no go Carry my car be that
Jayden

Which kind heat be this 😭, nepa sef follow join wetin dey do me

Goatomor it is well oh , na to find money buy solar
Jayden
Infrastructure

Light no just dey for the past 3 days now, I no fit even use my phone for anything at all 😭

MercyGuy, it's really frustrating!
28 October 2026
John
For sale

For those looking for a nice apartment at the mainland, especially in Yaba axis, we have a new shortlet apartment at Odunsi Bariga, Dm to s…

HuhhhI dey your dm
Wacko

Omor if you dey stay Around Akoka just go buy fleet oh, cause the kind mosquitoes man kill this day fit kill you in one bite oh .

HuhhhFleetwood way fleet Arsenal
Dray

I be dey fight for keke na so me and my ex eye jam Omo! My hand was already inside the Keke door frame, my leg was mid-air, and my face was…

Addie🤣🤣🤣
Khadijat

Only if I could withdraw my lagos life money I go just buy unilag turn am to military school

Khadijat

Keke rider at Abule Oja Junction asked for ₦900 to take me to Hughes Avenue I first round the keke clean my eyes check if na keke abi flyi…

Wacko

Why be say Bariga market dey always smell like mad, and the air wey dey there no fresh at all .

HuhhhTrue talk
Wacko

Omor make Rain just dey fall from now till December, cause i fit melt Under this hot Sun oh

MercyI want the same thing fr!
27 October 2026

Live in Akoka?

The feed, the incidents and the replies are in the app, for verified neighbours.

Get the app