Akoka

Yaba, Lagos · next to UNILAG and Yabatech

Updated , Lagos time.

8 November 2026
Wacko

I dey find girl wey dey stay around Akoka, wey fit carry me comot give me baby boy treatment, cause am just a baby boy ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Johncheeky boy๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Wacko

Hope say you go church today ๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜

Johnomor no oh ๐Ÿคฆ๐Ÿคฆ๐Ÿคฆ๐Ÿคฆ
Unique

Who's in for a hangout tonight guys??

Wackochekky boy, you won kidnap me abi ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Unique

Why is kerosene price keep increasing and how many people are still using it to cook ๐Ÿค”๐Ÿค”๐Ÿค”

Wackoomor, if you don know how water take enter inside coconut, you go fit answer this question ๐Ÿคฆ๐Ÿคฆ๐Ÿ˜‚
7 November 2026
Jayden

Nepa nice one 8:42 to 8:44, na till tommorow be that bahh๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Johnstrong thing
John

This period if you no get solar for Akoka i no know how you take dey survive this hit oh ๐Ÿ˜ญ

JaydenBetter buy hand fan ๐Ÿ˜ญ
Wacko

Omor na to dey carry Ac dey waka oh cause this heat really hit hard

Johnwahala upon wahala
Wacko
For sale

Very decent and standard room self contain available at Onike yaba in a calm and serene environment

Johnthis is really nice
Unique

Na wa o... this kind weather fit make person cry o... I just pity pregnant women for this kind hot weather shaaa

Wackoomor i pity people who no get fab for house
Jayden

I saw this post today and omo na true. Light no dey anywhere for akoka ๐Ÿ˜ญ

Wackoomor na to buy solar generator oh.
6 November 2026
Unique

God abeg ooo... I just enter house from where I go fill my gas now, gas wey I buy 1kg for 1500 two weeks ago now 2000๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

JaydenE dey sup

Live in Akoka?

The feed, the incidents and the replies are in the app, for verified neighbours.

Get the app